Public notice: I don’t know this man from anywhere o 😭 I am single, I’m not his girlfriend and I didn’t reply him because I know clout chasing when I see one
Enugu last born abeg delete this before my main boyfriend sees it. I don’t have the strength to explain myself 😭🙏🏽
Omo life sad for the poor. You go just de face a lot This year just de sad mehn, I crash out basically everyday, the only thing wey never happen to me this year na happy moment, even if na 24 hrs straight. Happy birthday to me sha🕯️, I hope the next 365 days favours me ❤️
Uni is definitely the easiest place to bag girls wey go dey feed you and give free sex,just get bedstand,nice chandelier and gen,also go for freshers cause their eye neva too open.
I get like 16 100lvl girls wey dey buzz my phone like this dey send me nudes streaks for Snapchat.