@Kashamadupe007@officialmoore7 Fellow bastard agent….na ppl sweat go backfire una …mugu no be like say you see the game chop…you dy support am
Na ppl like you no dy go forward for life
@IwegbuEbub51202@officialmoore7 Post your winning ticket of that same game here…..I go credit you 1m if e sure for you
Una go dy misleading the public
Na people wey dy Rate una I blame
@Dtaxcollect0r@officialmoore7 Dy play….dem go post d one wey go cut ….play the correct one secretly…..I don unfollow them ….he can keep misleading the public…sporty agents