Selamat malam sahabat sahabatku di Nigeria. Orang engagement ke jepang, ke US. Malah ke Nigeria ๐คฃ
Goodnight to all my Naija people wey dey Nigeria right now. Good morning to my Indo fam for Indonesia, sun don rise already. ๐ฒ๐จ๐ณ๐ฌ๐๐ป๐๐ป
Sampe Nigeria! ๐คฃ
Blue tick gang wey never mutual yet, come through make we mutual o. All my Naija and Indo bros, wetin dey? Make we follow each other sharp sharp! Just reply โHiโ my guy, I go follow you back instantly. No long thing. Big thanks fam. ๐ฒ๐จ๐ณ๐ฌ
Gimana ceritanya ini akun sampe Nigeria. Menyala abangku ๐ฅ๐คฃ