@47kasz I don Dey my 2 bed for like 3 years now and I leave the other room empty na now I just Dey work on am, many girls don beg me tire I no gree ooo cos na me go later beg dem
Heโs correct sha, when my
Guy came visiting some time ago he brought wine I was so surprised and happy and I returned the favor with something else thatโs how friendship flourish honestly, carry your guy comot instead of woman and see how happy heโs gon be even if heโs a billionaire and you spend 50k heโs goin to appreciate it than hoes