@seyi_vibez@joinkuda is scam, make una no use them again, them confirm say money fail and dem no reverse payment for 4 days now, they kon talk say money don dey successful, rubbish bank
I’ll make sure I stop everyone from using kuda and I’ll make sure I spoil your name if l get no refund
@boy_director@joinkuda is scam, make una no use them again, them confirm say money fail and dem no reverse payment for 4 days now, they kon talk say money don dey successful, rubbish bank
I’ll make sure I stop everyone from using kuda and I’ll make sure I spoil your name if l get no refund