@warrenn_77@YoungtoJoe@Raisedbywolvs@Ayomichaelxx Oga you talk about the standard of wizkid, them tell you say wizkid nor get hit song you Dey call Jogodo hit song, Na why you fit think say agbado get hit so Na
Make he call Tinubu wey be APC, tell am say APC dey try rig election. Tinubu go come tell am say “i have heard you my son, i will talk to them” una dull gan 😂😂