@lex_consults Na una lifestyle wey i jam last year make me begin learn crt.
Now i dey do am cuz i no wan die inside this ajegunle ghetto wey them born me put.
@OmeniSteph93105 Bullish engulfing candle closes above the body, use body.
Bullish engulfing candle closes above the wick, use wick(and body.. like the whole kini) the whole candle.
Vice versa for bearishness.