@Timeless414@instablog9ja You be better mumu I’d choose a sheep to lead the way if I’m lost over you 🫠read your comments again now place your hand on your head and ask yourself do you have sense??
@MathiasIgonor Go learn mechanic you’re to slow for Betting 😂 if I be your family I go slap your face like you can’t even take partial cash out 🤦♂️ you dey find fame for Twitter at least you don learn and you have a screenshot 🤡
@LaurenDanf67126 @isthaths@ibadanpikin0@orraxdej@onlybetsensei @onlyslipking Leave them instead make dem go find their 7/7 dem dey drag person wey don boom Twice this year black ppl and bitterness
@RDapsychoo I'm so happy your neighbor got scammed 😅 I'm sure he has friends, families who shared ideas with him and needed funds but no na Habby he go give money lmao
@Olodutomoare@Sikowitz17 Very harmless content even ppl waved in the video Nigerians always forming what they’re not 🤦♂️ I no still see how that one take help them solve banditry oo
@Davidspredict Na una no get sense always trying to form what’s not 🤷♂️ white ppl no send you in fact they love what his doing and from the video you can see ppl waving at him and saying hi if una like make una no mind una business Face una Werey country
@Kenzzy_Ojay@Mrbankstips That’s why they’re supporting you guys and your greedy selfish politicians sometimes as una dey buy Verification make una dey buy brain join
@Kenzzy_Ojay@Mrbankstips You’re slow bro ! If you’ve been to these states mentioned you’d know mining occurs on a daily and the funds are going into some particular set of greedy ppl’s pocket ! USA doesn’t need your country for shit or you think you’re worth something? 🤡 na china need una pass