@zekish_sly Na wetin I tell you say we go win this year… it’s clear we are winning that ucl very soon. Make Una nor disappear finish so we los this one today
@_GITL_@footballontnt Shame suppose still dey catch you. We are talking of league you dey call inter house sports. Come and win league now if you are a club