@Adebiyi1908 God punish you Wetin kolu dey do ??? Just to sit down 🪑show he head.. Na why una government no dey ever take una serious bunch of clowns 🤡🤡🤡
@Samuelsegundk@esam_baba1@Gbagbo751163 Normal normal, as u see Emma, shey e no look like person wey cheap.. He go dey waka like person wey wan pai tomorrow.
@chudy_jnr@Obinakueze_ But Ragnar never forced the religion on anyone, did he?
Althestan was his friend and his alone. So his decision to evolve was also his.. I didn't think he forced anyone to worship the Christian God.