@Diadribs@dafunzee@surecr7 Which emotions abeg no make me laugh….oga leave stats even for premier league haaland dey score goals but still them fit lose if some certain players are not avail like kdb or Rodri, why? Because they are the ones that lay the works for those goals to guarantee a win
@Diadribs@surecr7@dafunzee Oga i no wake up this morning to Dey follow you run statics of player….. for me if you want to use stats then he should surpass that now and show his worth to the standards of his valuation because I believe that’s what prime players do…and he shouldn’t be shipped around tbf 😂
@Diadribs@dafunzee@surecr7 Oga say football no be team performance again, who dey give am the assist when him take dey score? Who dey do the work then lay for an
Oga on the eye level kvara and anguissa where the success main hold to that team no be all this stats you dey fall out here
@dafunzee@Diadribs@surecr7 I am certain you lack reading capabilities, i said ‘what did osimhen do for you this past afcon’ I did not define anything. First of Kane is past his prime but still he is quality, mbappe was decent with his team but is osimhen not in his prime? wth are yall yapping for
@surecr7@dafunzee@Diadribs Omo ehh, for me kvara was the main man for me, Nigerians won dey use “black man black man” dey justify their rubbish and we are even going to far I am certain they are some good African forwards that are good as him or even better. any small thing black no be everybody hate una
@surecr7 Omo ehh😂 Because say him win cup we no go hear word again….country level osimhen no Dey do anything but the Nunez Dey do well for him country…. Watch as them go come for me now them go say osimhen’s “work rate” which kind yeye work rate be that…..Nawa😂
@Jetionzz@surecr7 Oga which victory you seal for 1-0 🙄 before that ball enter box you no watch watin been don sup few seconds for Napoli yard, Shay una Dey whine me ni…… oga mk una Dey yarn legit o