OGA don seize sister phone say him give am gonorrhea aka(GONO)
Sister dey deny the allegation say how him take know say na she give am the infection ❌.
Abeg how una see the matter so?
#seenoseetellnotell#see4eye
Make una dey leave people husband alone....
The day u go meet who mad pass u eh Omo u go bow.
Leave person husband ohhhhhhh
Don't be a husband snatcher .