Guess you don miss me big time โบ
Omo I Don miss una o
Let's get back on deck
Na @djalphanoni or na senior man @dj_lomz go slam our next online party? https://t.co/YVxrZuHAli
See better update
See our fine Nasarawa State girl wey the find husband
Omo are you seeing what I am seeing โบ ๐
#SeeNasarawa#Seefine#girl#arewa https://t.co/C7Cf28VAYe
I say ba - if you wan become useless person for una area ba - just dey depend on people
If u get entitlement mentally u go mumu ๐
Welcome to Nasarawa State
#asuustrike#SeeNasarawa https://t.co/IwhWQnEqsy
Update!
@queenlove_andrew is down with kidney matters - she really needs our support ๐ข
This girl wey get doings for Nasarawa State Entertainment industry ๐
You go dey alright.
#SeeNasarawa https://t.co/R6uSBEydoQ
Nasarawa State events wey dey for corner - just start dey arrange money to attend.
But I say ba - this event organisers - una no go vex one day organize free show for us so? ๐ค
#SeeNasarawa https://t.co/JK00r4UlwQ
Nasarawa State fashion guru @official_paczee was arrested say na copy copy and fraud brand style him dey do.
Thank God dey don free am.
I been Wan drop motivational qoute but just manage this post.
#SeeNasarawa https://t.co/PlO6Gy6Q8S