@ChuksEricE Them ask you why Doris Ogala, you dey talk about Ademola Adeleke in Osun states. Is this Sowere okay in the head at all. You should be comparing Doris to Alex. Mumu man
@DeeoneComedian Leave this guy again, he get integrity pass you 100000%
BurnaBoy wey get glory and sense pass you know wetin he dey do. No be you go tell them how to spend money wey no concern you.
@ChibuezeNzeribe AI generated. VDM h@ters will go as far as doing anything to try to bring him down but they will fail because VDM was chosen by the ancestors.