@JKTBoeijinga@msmonakhisi So old fool like you,continue deceiving your people,you guys keep lying abt Islam bt at d end wat do u achieve nothing,Islam dnt force u to join dem
@kadibella9 Woman get privilege sha,if na a guy like me now,no one will ever send 1 naira,I don follow more Dan 30 giveaway on ds app nd none credited me even wen my condition is genuine