@Billion65525243@DeezyphandaSA ๐๐๐we are not parasites bro you guys are jealous because we are more successful than you on your soil and fuck your crush with ease
@Chevchenko78 Stfu with this ethnic fight me and you name no Dey the people wey u Dey mention o but your problem is not how to be among them but to use them fight ethnic fight fool
@abdullahayofel Guy rest if you love this akara shit this much just remove your daughter from school and open shop for her
Make I finish school go buy wheelbarrow asap coz my First Lady want me to sell kuli kuli how many times u don see trump encouraging his citizens to sell pizza for a living
@okwartengg@Ezmalay1z Wtf is kiddie doing inside pidgin Wetin be kiddie u bring kid from English join am to your pidgin and e look perfect to you lol language wey u copy from another person u still Dey form best on top
@okwartengg Look as this fool o the word โpidginโ who get am? Na so we Dey speak our pidgin u no fit teach English man how to speak English
Nah una Dey mix your own coz no be your thing but u wan force am