Just Dey thank God say any of your family no dey mumu dey call their self ratels π na gutter their oga dey carry them clean for street. Him own brother dey China dey control business say na β4th arm of Government.β Lmao π€£ De lu lu ents.
Very useless people, una go leave una brothers and sister wey dey shout APC for east alone, come dey swear for other people wey dey do same thing for West here. Later them go say na one tribe dey tribalistic, if you allow them bully you e mean say you foolish be that. Lol π just bring it on, me I dey here for you.