@parapara7687@Grandsoncr7 I swear nothing wey your papa fit do , as all of Dey laugh for this app you no go believe wetin some of us really be , body go tell you .
@playwithtomide@Amelogy007 As if Barca hasn’t gone trophyless for more than two seasons before too. Don’t worry Madrid is winning something this season and all these trophies jokes will stop
@Bullionfotty It’s a Barca thing , remember when rashford was there too on “loan” o. All of sudden Madrid became his enemy , they’ve used and dumped him now . They hate Madrid more than they love their club .
@ElForlan2006@thedukeofmadrid So the edit wey una don Dey drop as proof since morning too , isn’t it from stupid unverified accounts? Your life don gavi
@KuzoOnchain@Emperorf3c6@ultimate_kombo I Dey make your dog understand say my UTD trey no drag yamal for that screenshot that’s it. Na your papa know the tears wey e wan cry give una drink o