@HomorL97780@immarvelous1213@thedebuthub Na wetin una go always talk..
"RICH MAN GUIDE POOR MAN SAY HIM DON RITUAL"
Broo mk una leave banter for now
Stream your fav song harder
Mk una use stream bounce back
Then if una fit stay Top 1 for 1 month then una start again imagine ow e go dey feel now? Song dey flop
@Saq45b@Ayeloja_@olachase2005@thedebuthub@zinoleesky01 Him com live say Seyi nor go enter say Seyi nor go top chart even if he go meet babalowo but Seyi drop album all song top chart now, upon say VDM still try use scope promote him nor even stay Chat for one month
Mk una dey stream una fav song mk una leave banter for now!!
@Saq45b@Ayeloja_@olachase2005@thedebuthub@zinoleesky01 Why una wey be Zino dict too like mouth online
Broo just imagine your fave drop music him deh flop... Others dey drop e dey top
Una go say na farming
"Rich Man Guide Poor Man Say Him Don Ritual"
Broo just imagine how zino go dey feel now
@Justme936422 Bro fans fvck with your songs when you fvck with their face...
Now AG and Blaq has some stuff with SEYI and seyi diss AG in a Track and also ins*lted on this app
So how do you expect NSNV to listen to the song?