@blackgoldIfy@ChuksEricE U wan collect ticket money frm him, I was so pissed nd asked him shey na so una life don spoil reach. How will u b collecting ticket money from some1 hawking as how na. Na dere people come dey bash the guy ohhh na once e move.. if we stand up for each other no 1 can stop d truth
@blackgoldIfy@ChuksEricE Come to bariga (Lagos)where hausa beggers will follow u from one junction to another begging u for money some will even drag ur clothes.... ๐ ๐ ๐
It is just so annoying the war this thugs behave everyday. Same thing happened in oshodi person wey dey hawk puff puff.....
@trench1000x@ObasiFoundation There are some situations u cant step into, u cant help people who already made their decision.
Now u don open mouth wide like hippo you don talk better thing for ur eye.
So u didn't see how other tribe slaughter people like fowl. I won't mention tribe but we all see it