The Northern Christian leaders no see anything wrong again with Muslim Muslim ticket and the APC is not a Muslim party anymore because Alert don dey enter pocket the last time they enjoy this kind largesse was during FPGEJ .Now APC is good and Muslim Muslim ticket is not bad .
@OgbeniAdugbo Everybody from the north central know this clown say na anywhere Belle face naim him be ...tomorrow if chop no reach am he go cry like bush dog ..he is one of the problems of the Christian North.
@KawuGarba Olodo Uprising see as this imbecile dey always foam for mouth you're still crying since Bello outed you as a DM beggar ...go get a life..Butulu
@SamboMaiHula@KawuGarba Your pain with this Kawu wey be clown be say una enter DM go beg for money and he expose una ..hence the cry everyday ..even is Bello is not elected he has lived a life none of you and your generation unborn will achieve