@sayheytosamad@thehusslaaa@01Dxmnd@Santandave1 Rema no be one hit wonder, I no be rema die hard fan but I see him! You no know rema oo😂😂rema?? Na because of na una own, if rema na uk artist you go de compare am with them central cee! And for your info Dave no give burna him biggest song! Get your facts right broski. No cap!
@thehusslaaa@01Dxmnd@Santandave1 Why people de deny am under here? Rema big pass Dave naa! Every artist wey no de naija don automatically big pass Nigerian artist for some una books🤦🏿♂️rema big pass for sure!