@clemchucks@kingbeejay04@yabaleftonline Make I give you location? Abi you wan give me location? E fit be say we dey the same state oh, make we link up, but I still dey run inter state matter, your father!!! Your father father, e no go better fine you
@99Mob_nigga@birimian_dev@muhammed_a77438@yhemolee_ I know say you dun screenshot am keep 🤣🤣🤣 werey even liked the tweet,anyways, I dey happy say I educate you, I like your energy, send account make I still do small things for you, but no dey hype man wey you no sabi him pocket
@yabaleftonline Before you go wan believe the mumu samklef, just know say, na 2012_ 2013 him go so oh for 2026.🤣🤣🤣🤣 He no go better for samklef, make I leave hot gist for 2026 dey go 2013
@yabaleftonline And he will be 45 next year 🤣🤣🤣🤣 jobless, no wife, the son wey woman born for am, he no dey see pass once in a year, he is frustrated and depressed, he has tried every possible means to do normal but non worked, before you fall for this mumu na 2012 him go so oh 🤣🤣🤣 4 2026
@Aine950513 This is misleading. Putting assets in your mother's name doesn't automatically mean your siblings will inherit them, just as keeping assets in your own name doesn't guarantee you will retain 50% in a divorce.
@EthelAnyaogu@OminiAho Women!!!🤣🤣 you always seem to twist things to favour your side. If you were in her position and hadn't seen your brother in years, would this really be your reaction? Because from the video, she didn't even notice the guy... Anyways carry go!!
@Adeyeyeiyanu@teresematt@muhammed_a77438@yhemolee_ 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 work hard my bro make you Shaa guide, if you dun ever wake up look your account dey see 20meter+ na then you go understand, screen short this message keep, because you go still need am....work hard make you guide, no dey talk like say you dey beg for dick
@99Mob_nigga@birimian_dev@muhammed_a77438@yhemolee_ 🤣🤣🤣🤣your age no pass 20, because matured mind no fit type this thing wey you type, if na you finish school 16yrs+ and still remain for the school, shey you no go get level for there🤣🤣Una too mumu, you can't even think, taaa! Run back to your mum's, you still need milk
@nobleboy__ 🤣🤣🤣🤣🤣🤣e funny kpa, you dun finish school, leave school, go face reality wey your mates dey face , Una dey talk say him guide, make him leave school first make you know if him guide or not
@birimian_dev@muhammed_a77438@yhemolee_ 🤣🤣🤣you why you no remain for the school, person dey fear to come face life instead, him remain for school dey use am package, come out come hustle make we no howfar and you too wey type this nonsense, you dey mad
@Adeyeyeiyanu@teresematt@muhammed_a77438@yhemolee_ 🤣🤣🤣🤣kids, you think we no leave campus life🤣🤣 na fear of the unknown make am still remain there, which investment, werey dey survive on campus life and you think say him guide 🤣you dey mad
@BigItohan_ You are very silly, the other guy with bags already helped, men are not the same with your silly gender... Fish brains, women and thinking backwards
@spartacusdoingz@OminiAho I educate am and he later apologised, "your dress is fine" you look so beautiful " that's a very simple compliment but tell her how you like it when she is on short gowns 🤣🤣that is silly
@chriseciaokoye 🤣🤣🤣🤣🤣+234 girls, once Una mumu stop, I go just know the world dun come to an end, I think lack of exposure dey kee local fowls like you,