@eyeofthegods099@BIGFIONA30@john322226 Na you be fool nah, if not oya tell us wetin your papa don contribute to the society wey make you dey condemn VDM.
You want a good Nigeria but you hate someone with integrity.
Shame on you werey
@aproko_doctor Agbo cure what general hospital igando could not find solution to
Nobody can stop me from drinking agbo..
I have help many people with the same Problem by giving them the same agbo I used to cure my.