@MaziEgbe101 This velly na very funny human being. E get period velly no Dey even come nuel space like that, he join r15 Dey beef nuel that time, now e don get issue with r15, e don come join body with nuel as co host again. E just like to clinch
@Turakin_Lagos Abeg make una give @VellySlimKing that money wey una wan give that guy wey sing. I no really like as him leg be for one picture wey e post. The leg be like chicken wings #ElitesOnly