@Johneno07300770@lawson4uall@aproko_doctor Funny enough na the doctors to advice you make you carry your patients run to anywhere wey dem fit find help.. no mind this one make he dey salaye for elon musk space
@samuelaeyo@lawson4uall@aproko_doctor You said President and rich men.. how many people can afford that luxury treatment/medication
Na em be say as a poor man wey get stroke, your own don finish abi??
One thing I don’t like about Phyno’s diss game is all these subliminal shots. Oga, if you wan diss person, DISS AM. Stop taking back roads and hiding behind metaphors.
😭Let’s be brutally honest, QUINCY won this round. even chidimma of urban radio chop stray bullet 🤣🤣