You don't know me.... seriously ๐๐the person who follows those pages is my nympho girlfriend ๐คท๐ฝโโ๏ธ๐คท๐ฝโโ๏ธ...Excelsior is my motto
@JamesMagnify@KDCGlobal_ Who Dey follow you dey do facts, shey google, AI or people wey Dey records dey lie, mumu dey find evidence wen don dey, whether you like am or not na Messi hold the record if you like discredit till dy kingdom come na him get, washed ass fanbase
@JamesMagnify@KDCGlobal_ My bad i nor see the video but wetin I won let you know be say whether you like it or not record don put am na Messi hold the record for all time assist if eh dey pain go hug transformer, na only past glory na una Dey use for una ogunmekpon
@UtdMaI Why are you people always spreading false narratives, Messi on his own has won 35 trophies with Barcelona and Barcelona as a club has won 41 trophy from that said 2002 - 2026 bro Ronaldo fans are the most delusional fans I've seen in my life f**k