@vector_olal Dem go talk sey the man wicked
Nah Ogun go kee that gender, Walahi 90% of male this era no go even near marriage
The remaining 10% wey marry sef go run comot because these bitches brains are rotten, they’re all fucking walking dead
@Esmart26 But yoo
Hope this isn’t scripted?
They’re all smiling, instead of being traumatized
For those wey dem jus kidnap, I don’t think they will even shine teeth
Be like dem go vacation for that side, the kidnappers treat them well