@naijaconfra Na when him go de enjoy him beautiful home with him wife and kid few year later him go receive gun shot, and nobody go know Weti kill am or Weti him do cos everybody go don move on while ayes no de move on that kind thing,
@naijaconfra Ini keh😂you just de find way to get ayes ini video but nbm is bigger than what you don’t know, you can never, tell who send you this video to try better next time 🥴
@GodwinFavohelv@naijaconfra They are all fools, no mind them, see how matured and over ripe this girls are at this current life, and the worst part be say this girls de lie of their age well well cos dem de like matured men, and u no go even kn say Dem afe small cos of their size
@naijaconfra E no go better for all of Una papa, Una no see the part wen him say the girl lie her age to am, Abi most of the girls wey Una de fuck wey don matured and over ripe Una think say na d actual years wey dem de tell Una na e dm be, most of Una don fuck under age
@naijaconfra You don comot from cult matter now na raping matter, those this video you posted shows raping, you see as the girl de comfortable de kiss am Una just de find means to bring that man down,
Happy birthday to you Jadon
You've come so far in life
Faced many challenges and obstacles
Yet you stood tall like a giant..
Not because you be strong man
But because you're resilient, relentless..
Optimistic despite the bad days..
You're passionate about everything you do..
You still don't know how to love but you're getting there...
I wish you all the good things life has to offer
Enemies go try but you go always dey ahead of dem..
More kaluba to you..more Bitcoin in your wallet..more opueh to discover and enjoy
You na OGO normally
No lose your focus, no lose your sanity
Everything go dey alright for you
Everything go align no fo
God dey the settings for you OGO
Happy birthday once again🎉