@deepcoremelanin@instablog9ja Since when money touch Poco hand, na soso big nyash he dey carry till now.
Over 5 years of carrying big bunda ๐๐๐
@boy_director E be like time don reach to report your account. Which wan be devil.
Come better maintain yourself ooo ! No let people drag you ooo ๐!
Why U sef no dey bring big nyash if you wan enjoy yourself? .
@the_Lawrenz@boy_director When he dey carry big nyash up & down he no know!
I pray he comes out of this mess and learn too from it.
No be all enjoyment need big nyash. U still fit enjoy your life make big nyash no dey background.
Na discipline & self control dem dey call am
HT: Liverpool 1 Sunderland 1: Morrison broke the deadlock with a fine finish early on but Le Fee's 25-yarder restored parity. Elliott and McConnell have impressed in midfield. Rookie CB duo of Ndiaye and Ndukwe also doing well.