Nobody milk Nigerian artist reach South Africans and their DJs
Dem won use collaboration finish Nigeria artist ni o
One don Dey tease another song with Shoday after releasing 2 songs already with him oo
Smh ๐คฆโโ๏ธ
If na so we build una for see anything milk?
Dem really whine us for this App say Seyi Vibez no be A-list. How many of our A- list don do 50k capacity TBS twice??
Online no be offline oo๐ญ๐๐ฅ