@OCharles0974279 Sure itβs possible and I believe
Me go first bring and mum and dad to come live with me in my own home
The joy of having them around would be awesome π
Help us get that win pls
@RRwealthy Ha , Oga no be Una Dey talk say anybody way give up 4up , if I rest I go hear boom
You and Charles vf yesterday, i thinking I would win anything from those games but none
God Dey sha