This is actually weird asfkβ¦.. like girl why are we acting like Kai Cenat purposely wanted to touch and bump into you on a ROLLER COASTER? She just gave me the ick like EW
Lol. Y'all act as if this UI isn't in Nigeria, or isn't run by Nigerians. Country dn rotty, una say one place stil gud, isokay. Na until u hear wetin dey happen for BTS u go really know how far. Same way person dey ff me argue say nepo no fit get u admission fr futa, I say okay.
University of Ibadan ππ
Make I no talk sha π
Fame una, was it not few months ago when peller was doing his tour around all the states in Nigeria, Dem no even allow am enter gate ππππ
Fola wey no fit pass 300L first semester before e go start dey face SDC πππ€²πΏ