Mehn another friend of mine is a feminist and hates patriarchy but wants to marry a rich guy so she can stay and home and spend all the money π
Mehn
@idkwnametu ππ
The things be say Na wrong timing he carry that discourse come tl
He for talk am last year
Now wey we Dey try unite people vote tinubu comot Na when he Dey carry discourse come