@sUccessful1o2 Same thing dey happen when your Goat announce say him dey drop, engagement dey follow drop too. Na only quarrel una 30 bingos dey engage on, make una go stream una goat album.
@guzu_p Guy stfu, you just dey yarn dust. She advised the guy to tone down on his rudeness, him papa guide na for him pocket. Na 30 bingos like you dey worship money.
@gaiuschibueze We suppose no even hear this matter, na OD escalate beef till everybody come dey wonder say wetin dey actually sup. Blaq just gist us to clear the air and remove himself from the situation. OD na pussy nigga, he orchestrated the entire thing. Your babe na fwb, just accept am.
@blaccmajek Do you know the meaning of hate? Use a dictionary or Google first, then rephrase thjs entire tweet. Cause bomb wey dey your head no dey allow you reason proper.