@Teeniiola But wetin dey make you dey put eyes for wetin man don gather? You dey plan cause wahala for future because I no understand why you wan know the name wey dey property.
@Mazi_Chinonso1@omoelerinjare@IykeNwaObi Seems like she doesn’t have a job or the guy also doesn’t have something to do during the day? Every time relationship wahala
@Dennisk1919@jexh93@honest30bgfan_ Us wey dey the present generation sef still dey go through ham. Make person come imagine how e go be for the next generation. Omo. E go too blo&dy ooo