just seen my finals results 💋
been battling with this school shiit for four years, can’t believe i really finished school while making music,all thanks to God
next na my Graduation 🎓💵
i dey see all of una wey dey repost that portable video 😂. no wahala sha, everybody dey take notes differently. just know say reposting that video don make me permanently reconsider who i dey comfortable helping financially. as all of una feel say una wise.