@TuffKingisrael_ See tuff of yesterday don Dey bring mouth for evado wey don Dey ball since guy u know sabi sing ooo with this ur wack music guy no put body ooo Nigeria too Dey quick forget person oooo
โIf I have any issue in the UK, Wizkid, Olamide and Asake will not allow me to use 24 hours in prisonโฆ. Just a call and Iโm outโ
โTunde Perry ๐ฃ๏ธ๐น