God na money and honour I dey find and I must see them today by Your Grace... Make I no see failure, disappointment, problems and death Amen๐๐ผ๐๐ผ๐๐ผ

The truth must be told and if it comes with violence fine bring it on all of una celebrities just dey take sides and most na clout chasers and attention seekers anything you know or strategy you can use to get audiences or stay relevant use it no come dey block lanes #openup

School don't teach us how to make money it is taught on the street, if na lie show me your teacher or lecturer wey don buy benz or get mansion from that teaching profession and I go show 100 street OGs wey even get 2 to 3 Benz with mansions ๐ฏ

Everybody dey drag themselves for this kind situation we dey for this country if na wetin we go dey use keep the spirit alive make I kuku find person drag as well... Abi now who is in?
Babes wey beautiful pass in the Western States are from Ondo state follow by Osun but omo as you see those Ondo babes so them sabi knack die... Argue with your keyboards if I lie

@victoriaorenze I hope I can activate it but the pressure of no money, no connection, no job at all even with qualifications, no food and no where to stay is killing every energy in me