Bro to bro: You can grind for years with nothing to show. Family thinks you're crazy. You'll lose friends. Then, one year, everything explodes. All those wasted years suddenly make sense.2026 is your year.🫵
Since I joined 30BG, my life has changed, dem wan kill me with subs, Davido fans dey show me true love, all the years I dey FC and hype Wizkid, I no receive his kid love.
___ CARTEREFE
If Davido dey top 10, dem go do list for Top 5. If Davido dey top 5, dem go do list for top 3. If Davido dey #1 and another artiste no dey top 10, dem go do Top 15. Fact Zone una.