@Timmyofdelta Good morning boss @Timmyofdelta abeg drop game for us wey no get money for whatapp group cuz I dey your telegram channel as game dey drop for there we won be like una...saying respectfully boss cuz I need medic for my surgery and funds no dey boss @Timmyofdelta
@Timmyofdelta You no post last night game for your telegram channel boss and I loose this one it really pained me cuz I was literally waiting on there cuz I put your post on notifications
@Timmyofdelta I pray i boom 💥 this cuz I didnt boom the back to back win cuz I didnt have money oh Lord do this for me cuz I need money for my surgery medication 🙏🏻
@Timmyofdelta Those who play the game pray make denver do am cuz I know understand them I dey pray for una cuz if boss @Timmyofdelta I go win giveaway this time oo