@Joiceoflagos Why people for this comment section daft like this, ac no cool, dem offer you another apartment you say no. You con spoil things for the house. E be like she wan run away. I Dey vex on una behalf. Make una beat craze comot for her body if Dey catch the Werey βΉοΈ