@HarmlessHQ Wetin I dey try to explain for una be say na only person wey don live for Sharia law country before go fit survive 2 years for Kuwait. Ire o!
@HarmlessHQ I pity anyone who listen to this guy advice. Kuwait isn't a safe place to live and you can't take their currency out their country no matter who you are unless you don't want to exist in life anymore.