@_FIRE_STICK_ your composure be crazy chale. So this small collections wey this boy talk saa start dey pant for video inside? Dey show receipts all? Hmm your composure is insane cause some cool RR Cullinan Collection you dey sit top like that but composure level
1,500 ish sneakers @_FIRE_STICK_ get (FACTS)
But the time he dey push the agenda then you be too lame to understand @SikaniiOseikrom but now you see the bigger picture? 😂
Ibi so life dey bruh. Now take the mission run to teach your Ksi niggas
@_FIRE_STICK_ your job hard pass. Some of we wey dey back saf dey stress. How you fi talk something and these jons go copy go tweet same thing to dema jon followers like ibi dem think am first
Chale you this boy we no need you for Standtall o. @_FIRE_STICK_ saf go vex if he see you bigging him up. You for dey plus the jons like that cause you saf be jon
If most of you put your feelings aside and the bully part of fire stick aside , you’ll learn a lot from watching his story and I’m not even talking about how he dress. I’m talking about the content he posts on his story
@kevthewave But you be gyimigyimi o. How’s this funny? Lying about his age and all this? Chale you be weirdo? No be you be the same person wey come @_F1RE_STICK_ en live dey seek attention???
Imagine @_FIRE_STICK_ den @blacksherif_ still dey 💯. Like plenty jons no go get access to am.
Yo @blacksherif_ you know say you be the most talented. You for reduce the access these jons dey get to you. You for reduce am quick and fast
@firestickyyy @Mubbyjunr You saf you be gyimi gyimi for entertaining someone wey say he no Dey like @_FIRE_STICK_ “but what he’s saying is truth”. You just wan grow followers with fire en name but you clearly be jon behind this account.
@DripsWaddle @firestickyyy You know this be lie. Yo whoever dey behind this @firestickyyy account if somebody come dey lie on @_FIRE_STICK_ wey you dey repost then you nor make ready for this. Off your account before we mass report you
@kpee_1 You know very well that @_FIRE_STICK_ no dey style @shattawalegh so why bring this up? For clout of course. No bring any yawa near the Standtall camp. If you don’t know now you know. Fire no dey style Wale❗️