@just_ewa_ @wizkidayo Na that same Didi oil. Dey always drive una burna boy head Nut...think about it.
Why burna no face DJ one on one. Make una see wetin go xup....
Funny enough Dj tunes blow for eye abi e no blow am ๐คฃ๐คฃ๐คฃ...usless ppl..trying to shade big wiz
@just_ewa_ @wizkidayo Many of una no get sense.
Na why una no dey excel for brains.
Burna rat no fight..10 v 1
.even d strongest man sef no go win against d odds...
Useless ppl everywhere...
@wizkidayo You all shading big Wiz are fool...una think say fighting na via only throwing punches....some fight with words. And na words pain pass any kind blow u wan throw come ....make una rest..He's Big Wiz for a reason...Bunarat ๐คฃ na didy baby
@AsakyGRN 2 grown men fight u involve squad...
What's that.?
Abi dem forbide to big men to fight...u all re just saying something that's isn't meant to say abeg....
@Esoteric_fx@RileyTTS Another fool..just fucked up without realizing it...wetin bring tribe come for d Matter....na tinubu just fit una..useless youths
@TheBibleAlone_ @General_Somto Trust man. A man can sacrifice all he has for a woman bc of love..bit a woman switches very easy if the guy goes broke. Maybe start requesting from her...
@Gidi_Traffic@Promise_Joshua The girl is only talking from her own understanding... it's better u start paying attention to your dad..no let ur thought take u far from the truth...bc everything u just said isn't how I understand our culture.. u just ranting
@Teeniiola Una wey dey vex for d girl. Mind u olosho have been b4 them born ur parent..u can't expect it to stop now....
You know how many ppl these olosho they help when it comes to killing conji
@lifeofolaa Best advice. Go stream your 00Frog Abi u follow they use Audiomark offline dey play ur 00frog songs. Una dey wait for give away make Una take buy data