@_bigade_ Make this people feel this heat, burna boy has been feeling the heat alone for many years from Nigerians, na only vdm Dey attack davido you dey talk like this
@_bigade_ Then who want vdm validation? Burna boy that Nigerians has been cancelling many years so you think that he want any Nigerian validation because he is working with vdm because I know that’s where you are going
@PoojaMedia All this people you mention are industry babies na only vdm talked about Davido, na burna boy be una target and you know, how many times una cancel him? Fools
@Wuwaika90 Wetin una never talk about burna boy that you will hear now and it will be new to you? Person wey una don cancel 6 times, what else do you want to hear mugu