@willinilli024 Life hard but abeg girls make una get self respect, all this things dey pain me, I respect women alot, I can't imagine if she was my sister, the thing is that una stubborn die, una no dey listen, chivalry is dead, and guy comot this video, u're bringing back luck upon your life
@Teeniiola Why would you borrow money and read the terms and conditions and yet not pay back, try it in another structured country they no born you well