See person way dem say e go run hit versus with Big wiz 🤣
Una really Dey disrespect my idolo sha , If en perform ordinary “Don’t dull” e go scatter every where 😂
@chibzyyyy They called me “wale biggie” my guy Anthony pick the name from CDQ’s song nowo e soke featuring Wizkid in 2016🦅❤️ he knows I am a Wizkid fan from the scratch 😂😂