@ebukaohanugo (Anytime i show them day want make i show again)
Meaning anytime he dey around he homies them dey like him vibes so dem dey like dey around am
(One tie make i puff)
Normal cana
(One cup i dey slow again)
That’s codeine feeling
(Yesterday we collect but we go again)
Funds pass