For the country wey we gather dey, we no fit shak bottles wit peace of mind again... For yur own caba dem go com haras u say u b criminal bcoz u dey shak and dey flex on yur own, we no fit continue like dis
#BuhariHasBeenABadBoy#EndBadGovernance#SARSMUSTENDNOW#SarsMustGoNow
IBADAN KINI SO?
Tomorrow is the day!
We are ready for it.
Our voices must be heard.
We aren't backing out.
Be aware that the meeting point is Iwo road.
Time: 8 am.
Donations are welcome.
Rt aggressively!!!!!
#EndPoliceBrutalityinNigeria#SARSMUSTEND